Naija people are wiser than Chinese people, flat ply wood will do justice to the sharp stones before you place your bed and other belongings on it, this style would not work in Nigeria. go to Cele expressway under bridge this similar thing was done their but people still maneuver their way, make merry, sells wares and other stuffs under the bridge now.
Let them provide shelter for them nah.
abi oo,not only by building sure!
My dear you are so right.
i think so
even other things
Naija people are wiser than Chinese people, flat ply wood will do justice to the sharp stones before you place your bed and other belongings on it, this style would not work in Nigeria. go to Cele expressway under bridge this similar thing was done their but people still maneuver their way, make merry, sells wares and other stuffs under the bridge now.
u get am bros
gbam well spoken
In PH is protectors…nice
true talk
ur talk make sense ooooo
Niger people go use am for dia own advantage.
abi,if nah 9ija dem go still stay under
PH Governor did hes with protectors…nice
abi nah
lmao abeg make we use am for 9jia here too.
yes ke
Protector is better for 9ja
supported
Agreed
Mak naija try d stuf first. So dat we go know.
Go to PH and see
hahaha abi oo
If nija sense no zero
9ja no dey carry last
make u no try 9ja ooooooo
lol
abi nah,e reach to lol
na so nah
hmmmmmmmmmmm
Hmmmm….
d thing dey smell u ni
d thing dey smell u ni
dis one dey too much
i wonder ooo
na jus for us to break n make our bed na, abi dem wan try naija kids alone not to talk of adults…hmmmmmmmmmmmm.
i pray oh, dat dis work here in my country
abi ooooo
hahahahaha for naija na iron dem need put oh.
na so
That is a good idea.
i like d ideal
if we do dis pple sleeping under d bridge will still fine a way to sleep there.
no be 9ja